エピソード

  • Pidgin News (311): Abba Kyari Makes U-Turn
    2021/08/27
    Egbon: Laugh, kai, this country na cruize walahi, everytime, person go just dey see different different tory wey look like comedy Mazi: No be lie o, so tey plenty comedians con dey catch out left and right, dey buy Benz, build house, e look like say Comedy na the way to go o
    続きを読む 一部表示
    7 分
  • Pidgin News (310): Channels TV on Fire
    2021/08/27
    Mazi: Make we no lie, big name better pass riches, we suppose realise say no be everything be money fit buy Egbon: Ahh, na Mazi dey talk abi na another person, you wey like money pass anything, you wan dey give me bobo, see, i no dey drink, even if na cold one you carry come
    続きを読む 一部表示
    8 分
  • Pidgin News (302): Dino Melaye Clarifies $31 Million Deal With Hushpuppi
    2021/08/27
    Mazi: Messi Messi, the footballer wey sabi, kai, e pain me say that guy commot Barcelona o, but, las las, no long thing, anything wey get beginning must to get end Egbon: No be only you o, na since the time wey i don hear say him bin dey plan to go i don dey think say which club him go go next like this
    続きを読む 一部表示
    10 分
  • Pidgin News (301): Pastor Okotie Expose TB Joshua
    2021/08/27
    Egbon: Mazi 1, how business now, hope money dey enter as e suppose enter Mazi: Hmmm, my brother, we thank Baba God o, money dey enter, but business cold small
    続きを読む 一部表示
    7 分
  • Pidgin News (300): Fresh War Against BBNaija
    2021/08/16
    Mazi: Na wa oh, dem say Yar’Adua son kill four people for Yola, Adamawa State, dem even don carry ham go court self and court talk say (cut in.. Egbon: Court talk say wetin, you dey there when him kill the people, you con dey talk like say na your korokoro eyes you take see when him kill the people Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-300-war-against-bbnaija/
    続きを読む 一部表示
    6 分
  • Pidgin News (299): Apostle Suleman Blows Hot
    2021/08/16
    Egbon: Kai, e look like say Naija government no plan to commot the padlock wey dem carry put for Twitter o, the thing don reach like 2 months o Mazi: I bin think say some people dey use VPN enter Twitter Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-299-apostle-suleman-blows-hot/
    続きを読む 一部表示
    6 分
  • Pidgin News (298): Femi Falana Exposes Buratai
    2021/08/16
    Mazi: This Abba Kyari matter just full everywhere, e look like say na him turn to trend this week o Egbon: See ehn, no be only this week o, him trend never start self, because FBI go still con carry am go Obodo Oyinbo, where him go talk the thing wey him know about Hushpuppi Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-298-femi-falana-exposes-buratai/
    続きを読む 一部表示
    6 分
  • Pidgin News (297): Naira Involve In Fatal Accident
    2021/08/10
    Egbon: Kai kai, oluwa saanu fun wa ooo, ah, this wan too much o Mazi: Abeg talk the language wey person fit understand o, no sale me collect change Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-297-naira-involve-in-fatal-accident/
    続きを読む 一部表示
    6 分